Baajo (feat. Joeboy)
Kwesi Arthur
Abi you want make I come to you tonight
Shey you dey want company yeah yeah
I picture the things I go do to you tonight
You for shun dey run from me yeah yeah
Oh, baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Girl bra bɛgye
Afiefoɔ nyinaa aso bɛte
Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ
Latex yi, oh
I no even do nothing to you
So why you wanna leave?
Oh, baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby don′t you leave me, don't go
Ma sare, ma lo
Ma salo, oh no
I no go delay joor, ma fo
Only you dey I no get back up
When I wake up in the morning na you I dey first call
And I don′t really wanna break up
I want to make you my last bus stop
Oh, na, na
Yeah, yeah, yeah
Wetin e go take
Wetin you wan make I do again
You for reason my pain oh
Oh, baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Oh, baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Comentários
Envie dúvidas, explicações e curiosidades sobre a letra
Faça parte dessa comunidade
Tire dúvidas sobre idiomas, interaja com outros fãs de Kwesi Arthur e vá além da letra da música.
Conheça o Letras AcademyConfira nosso guia de uso para deixar comentários.
Enviar para a central de dúvidas?
Dúvidas enviadas podem receber respostas de professores e alunos da plataforma.
Fixe este conteúdo com a aula: